you tink sey dis method you dey suggest im cost effective?
Look at the cost involve ma broda
A go get plane ticket London - Kotoko Return 450.00 (Pound sterlin) A go get travel insurance for plane crash 30.00 Taxi chatter - Airport roundabout to Bukom 40,000 cedis or more A buy my ONE ball of hot Kenkey 8,000 Hmmmm No Nkyenam 0.000 Taxi chatter - Bukom back to kotoka 45,000 Return to heathrow
My broda, we self dey for Ghana, we no dey get our kenkey chop everyday. You u go dey for London dey enjoy good meal, now u want come Ghana carry our kenkey comot for oyibo land go chop. My broda, as for this one we no go gree. Ok, make na write letter go Preisdent Kufour. talkam say some of i people wey dey for abrokyire no dey get kenkey chop so make na carry plenty put inside British airways. Like we all go go stay fir airport dey wait for the taxi wey go bring the kenkey.
My broda, me I forget one thing. If u wan chop kenkey make na come stay for Ghana I go help u make a very big abrofuo for dukunu nkoaa, no kooko, no tz.
Hey LAPUTA MAN meno be kufour him boy ooo, me na originate from nima NDC WAHALA boy be meooo. Kuffour him boys dey enjoy fufu here plenty. They have chop bars all over london where dey play kumasi music and eat their fufu and imported kusie head. As for me I tink ma kenkey be scares ooo, even if I find some kenkey, the damn thing has gone off and is soo hard and smelly the oyibo man on the bus tink sey you fart and him they stare at you like you be fool.. WE NEED FRESH HOT (NON OVER_FERMENTED) keeenkeeey
Kenkeyman, so u get kusiehead for london? Carry some come give me. I wan some chop proper. Ino bi u alone wey dey look for kenkey, like I get hot kenkey plus hot ****o, then alomo bitters dey sit by dey support, walaahi, like aeroplane come stand by wey dem talk me say make na enter, kenkeyman, I no go gree enter da till I chop finish then carry alomo bitters wash mouth.
If you swallow kenkey kum Kpakpe ****o kum keta schoolboys and wash it down wit alomo bitter, then you go ask for strouble ooo All you interstines go commot for him stomach ooo as for me a go hide and seek wit that alomo biter ting oooo